@instablog9ja Kudos to SEYI vibes he never requested for verse from any big artist before he get the fame and he still in the game ja all the big artist self Dey find am
Picazo never blame anyone bekive you can get yoursekf togther back that fola use your opportunity to get his fame
@hizybills@youngelder01@instablog9ja SEYI na the rugged among all of them he came to the lime light without anyone big artist on this project
God sent made SEYI vibes what he is today
@charles_enzo24@_agneeess Omo bro una brutal I be man self and I get that pity mind oo this ab0rtion nearly take one of night babe life una think say abortion na minor thing omo
I thank for life oo na my own son I Dey see wey I Deysmile everyday
@FasasiS27825@dgodfatherly@Hajjat_Masavu Which stupid game you dey play wey I go learn your wiseness na foolishness bro mp mstter how you wise reach you go meet lady wey go hold you hands down Lolxx mo worry Dey fool yourself Dey go
@dgodfatherly@Hajjat_Masavu Lolzz na after she enter you house fully you go understand you think say woman Dey reveal all their characters for relationships
@ardasglk1@ahmedcfc27@lfc009666 Then you shouldnβt care to kick he ball cause if at all the players leg got fracture injury you wonβt be here act like one stopid idiot
When Gomez from Everton own happen son didnβt even kick he got a broken leg so you will actually son shouldnβt be red carded
@MaronAus777@90MinutesHQ You Dey m@d
If you see bad tho g talk truth which one be say players are shit or you blind when Palmer was also foul una Dey craze if e easy you self enter field
@AbasIncredible Bro Chris has been packing millions from sporty he had completed the sporty tier and sporty refuse to even reward him weekly gift person wey don chop almost 1billion in two weeks