@Blue_Footy The first 3 to 5 months is going to be experiments
It might work it might not, that way he'll get to understand the necessary things he needs to be successful at the club
But Chelsea fan, noooo, they want instant success like he's been in the team for years.
I don't think cohabitation is necessary before marriage. If living together were a guarantee of compatibility, people who cohabit wouldn't still get divorced. What matters is knowing the person you're marrying.
And you can still do that without living together.
@King_franklin01 Just get down to business.
My mistake be say I forget to lock door
My Mama mount house o be like she forget something
Na so she catch me and this girl naked on top her couchπ
Wetin I wan explain
Which lie I wan give π
Just know the rest na history π
@King_franklin01 Omoπ
I was like 16 or 17, as my Mama comot dey go work
I call this shawty may she pull up my crib all of us dey the same street.
Yk as you and babe wan dey knack from sitting room reach bedroom. We don already plan everything as you dey come no time for long talk.