@kunleofofo@MkoTheComedian U just won argue guy .... football and music is a profession wey legit pa , but if u believe peller don remove people for poverty no qualm baba everywhere gud .
@kunleofofo@MkoTheComedian Peller remove pesin for poverty ? 🤣🤣🤣🤣 the money him get himself never comot for poverty no mumu urself is okay on his own people wey get pass am self still dey fear for life u dey talk say peller remove pesin for poverty...🤣🤣🤣🤣
@kunleofofo@MkoTheComedian The 2 song wey u mentioned is that all song qdot have ? And for bet shey na everybody dey bet ? Bet is a choice and football removed people from poverty wey i talk u self knw the like of taiye taiwo, Victor osihmen, nwankwo kanu, Ronaldinho, and many wey i cant remember ,
@kunleofofo@MkoTheComedian The main issues is that you people think ycee dey shade peller he but from the beginning of that conversation he bad mentioned government and educational system that is worsen now why u people don't talk about that ?
I hate the fact that once you question a Nigerian’s intellect their automatic response is to start comparing how much money they have to you. So because you’re rich you think you can’t be stupid?