I always look forward to salah holiday π na the only mid term break 9-5 workers get to rest small π€π»π. That public holiday dey sweet π€π»ππ
#EidMoubarak#salah
Na for only swearing in ceremony and passing out NYSC dey sweet π€π»ππ
You go dey see khaki π³π¬pictures flying up and down e go dey sweet you π€π»π. Enter first π€π»ππ
I just dey see everybody papa
So una really get papa ? Wow ! How come every time mama said this and that π€²π»ππuna papa no dey talk? π€π»
#fathersday
Nigerian phone vendors are funny , iPhone 18 wey dem release yesterday una don dey sell the UK used . Abeg who use am ?π€π»ππ
How e take enter your hand now now ?
even people wey pre order e never reach their hand π€π»π..
shey una don start with 18 Xr π«΅π»π