What we have produced so far
-Backpack
-Traveling bags
-Cross bags
-Cargo trouser
We are waiting for your orders we deliver to anywhere around the world
We need every support we can get as we are just starting as a Nigerian brand
#keepcreating#nigeriansdeservebetter
some babes wey dey trek and use danfo for this Lagos hot sun wey their leg don marinate with poverty dey talk "Me next" "Omo" "π"
.Haba pity that boy now you wan kill person pikin ? with your smelly smelly leg wey don marinate inside that your office shoe wey dey gba
Why don't you all have the same energy for NICKIMINAJ baby daddy he a pedo as well! Una no dey drag Nicki oh! but una wan dey drag wife for her husband sins. y'all are some performative assholes
A dispatch rider just sexually assaulted my sister he works with gramma dispatch company I need this to go viral !
This guy bring out penis dey use bike dey follow my sister! she had too enter a random bus so she can escape this mad man!!!!
@instablog9ja@yabaleftonline
Pls use me as a testimony.
I have a business idea the 1 million can make me run it and stay financially stable as a man. I need this dearly man I so need this life changing shii for once in my life dawg
@ubifranklin1@ubifranklin1@ubifranklin1
He said his mum did it twice in Nigeria when he was little and that didn't yield any results y'all should go easy on baddy fr fr no be say Dem put gun for anybody head too donate