“Most Content Creators In Nigeria Are Trying To Shift The Focus From What Apostle Arome Said To What VeryDarkMan Said. Most Of You Are Hypocrites, And That’s How We Keep Missing The Point. Now, Here’s a Video Of Apostle Arome That I Want Nigerians To Pay Attention To.”👀
@boytv_cartoon I don't know how much dem dey pay you wey mk you dey use talking down on good people as a means of livelihood you've never talked down on bad government before nh only people wey dey do good you just dey mean dey talk rubbish about
@OnlyAngrybird4u Goods wey don tay for warehouse, nh dem dey talk say 'nh me be the longest for here' last las nh dem dey dey use do jara or dashing or even sold below cost price
Nh this mentality dey mk dem loose value
Me I no fit even collect that kind goods for free sef
@declasiqstudio_ This is what you guys started and now you're blaming it on men the kind of words you used even tells you might be among the people that caused it