For this new month wey we enter so, you go enjoy God’s grace and peace in every area of your life. Life no go hard you and your mind go just dey relax.
Happy New Month!
If you dey go place wey you no sabi, you go rely on map to take know direction so you no go miss road. So also in the journey of life, we suppose allow the Holy Spirit make in be our guide bcos we no sabi road.
Allowing God lead you will ensure your safety and you go reach your destination in time. Surrender the control of your life to him today.
Happy Sunday!
🎙️ Ancelotti on R9: "When I was at Milan, we signed Ronaldo. He weighed 100kg & before the 1st game I told him that he couldn't play like that, that he had to lose weight. He said, 'What do you want me to do, score or run? I played him & he didn't run, but he scored two goals."
The love wey God get for us him pikin too much, even we wey be the pikins no fit see the love finish. Love wey we no need struggle for, that feeling say we dey loved, we fit always count on God love for us. Omo, me I no dey use the love play.