ORIADÉ 👑
The kingdom expands. Featuring musical royalty from top to bottom.
Full album out this Friday! CD pre-orders available now. Which track are you most excited to hear first?
@BrightCN_ And dis Gehgeh type go sabii mumu for woman offline , come online dey whyne guys wetin no good🤣🤣🤣 e sweet me shaa, maybe nah Maldives him & wifey go do honeymoon in a bit 😍😍 hml Mr & Mrs Prosper
@abazwhyllzz@BBNaija you guys are making a huge mistake cos y won't it show on showmax?? Who wan seatdown for house dey watch dstv? D dstvStream u pple want to introduce well sha nah una sabi