@Paul_Bush_man@thatverydarkman One thing wey Una never still know for this industry be say nobody fit cancel @thatverydarkman if dem fit cancel am dem for don cancel am since falana, seyi, chief priest, iyabo ojo, etc no fit cancel am bro forget am
Dem no dey cancel who build himself with integrity