Young guy use car jam person, dem say na yahoo guy wey wan renew
Young lady use car hit person, dem say she no too sabi drive.
No be life men come soπ
When both couples smoke, that is not just a relationship, that is βashes to ashes.β You donβt say βI love you,β you say, βBabe, pass me one.βπ€£π€£π€£
highlight