Fear na normal part of life, everybody dey fear ones ones, especially when dem wan do wetin dem never do before and when wetin dem wan do fit change their life. So fear na normal, no wahala for that one.
Speaker: @_MizMercy Don't Look Up #BB24#pidgin#BBNaijaS7#BBNaijaSeason7
Nobody say e go easy, but you need understand say this life wey you dey live so, go hard pass as e be if you continue to dodge wetin you know say go make things better. No let fear destroy your life. You need gather mind. #grazef6pidgin#nigeria#BigBrotherNaija#Bitcoin
Na just audio hala dem sey hala.
E GO BETTER, NO BE POOR MAN PRAYER, to get hope for better things na better thing, but you ready to do wetin go make things better? or you just dey talk am make we think say you know wetin you wan do? Arrange yourself well. @Sabinus1_