@jotteryben1@oforiagyemang0@AnekeTony@EleluAyoola Ashiere you wey dem still dey feed because of say social media don pack animal and human being together person like u gather mind think say na anybody una fit dey bully for twitter ko ni ye ee
@jotteryben1@EleluAyoola Oni shorire if you no start with me oni je nkan to da laye eee. ONKR as per se na your farunmotupoye open X for me abi? Ko ni ragba fun eee to ba start u think say na anybody u fit bully on dis app maybe na ur papa born who I follow dey talk awon eru followers
@Chisomxoxo_ You but Benz for her na opueh she fit give
You give her food when she’s hungry na opueh she go give
U give her 100 million na opueh she go give
U build mansion for her na opueh she go give
If una men like go over do for whoever bag her na opueh she fit give. Lol