Some advice to your boyz wey dey come up
Make I give una some expo for trial
Cus he do me too ,when I dey come do my trail for Norway then ,the first team wey I do trail with ,for trianin I dey always wait for 11 vs 11 to put body
Thinking say na there coach go watch
Omo na from central ball trial dey start and small side game