For like 4 days now i never check my analysis 🤣🤣
If majority of people wey don monitize dey suffer from below minimum earnings who i be to dey check my analysis 🤣
Tweeting for fun joor 😂
I say make i go check few of my tweets wey gba yesterday make i wam am for una today
I realize all of them gba 🤧🤧
But i be good person why una go dey allow my tweets to dey gba??
Abi na untill i post my black ass??? 🤧🤧
As at yesterday i was having 260 followers and i begged my mutuals to help me run it up so i can get 300 followers
And i got 360 followers last night and today i have 370
Lets run it up again
I wanna hit 400 tonight
I believe in my mutuals
Let's be mutuals when you see this ♥️
Sometimes switch to "following" and engage your active mutuals
No dey dey wait till alogrithm carry their post come your tl for that "for you" page
Alogrithm fit no show you their Post
Today has been very busy for me i didnt have enough time to engage my mutuals
I go deny pregnancy for police station make una no vex
I'm back and active
Who's active???? Comment and retweet lets connect