@BOSSTIPZ22 Una Dey follow person way Dey hustle like us, person way never no waiting he wan chop this morning and fake account he Dey win games way no fit drop code for people on till you come to his telegram channel before he can drop games, after na billing them go give you
@a__vanita Wigs!!!!! Na wetin dey move Una ?
An average Nigerian woman's kryptonite..
Nigerian women spending millions on fabricated trash to put on a "mental slavery head".. and brag bout how expensive it is.