Na wetin i ask u b dz:
I fit beat my chest say most of @burnaboy fans don’t even know songs like ‘Every Girl & Star Boy’ where he sampled @Mavado_Gully n he said it point blank: Yhu Cya Tek Man Fram Mavado. #GullyStr8
Only day 1z fit relate!
@BENNY7GG can yhu relate? 😂
Anybody wey no sabi @burnaboy ‘Star Boy & Every Girl’ na Gen z fans including @BENNY7GG na me talk am 4get say u dey post everything Burna on a daily! 💯
Why yhu unfollow ase 🤣