Yo @KWESIARTHUR_ you dey kai that your uncle Bongo? I be Bongo ein wofaase ein stepbrother… chale abeg eh, I get some sure bet wey wan go kut. If you fit send me like 5,000 I go chop like 300k then I go send the money back. Abeg do this one for me… Oiiinnnnn