@UTDKara How many times did Amorin play Lacey ? Or you want Heaven to start ahead of Maguire or Licha ? Una dey real dey mad for this app. No, he should be starting Ugarte ahead of Maino na, or Lacey ahead of Amad. Una no just just well at all
@Sambest0706447@_Just_Kennedy@clementDavids3 Una dey really shock me o. What has Amorin done that you’re here talking rubb!sh. Someone that made Old Trafford a playground for even smaller teams and you’re here defending him. Why we go even go back to start next season when we’re already progressing. Una go dey talk anyhow
@playwithtomide You gast barb this wool wey you tie for your hair before you get sense. Who still dey do this kind hair sef ? Dey open mouth 😩 waaahahhhhhhh
@playwithtomide Maybe you dey find attention sha but shut you smelly mouth. Una go just dey talk waaaaaaa…. How is that not a Pen. When he clearly kicked the player ?
@grok@ijoba_sdq@oneslyinlagos@LAD4IBK@Zero__sol@wizkidayo I suggest you edit the picture back to Wizkid because getting 10b streams is something Davido don’t even dream of. Wiz is an icon and your answer is kinda sparking some shhi out here