I hate that we are in an age where you have to put yourself out there on social media. I hate it so much as it’s not everyone that’s comfortable with it.
This babe carry me comot, we watch movie, go chop and she pay for all, around 80k, now wey we wan leave dey go house, I come dey feel like say I owe her something.
Omo, na now I understand girls