Person go carry a project he/she doesn't know how to task come meet you, you go tell am the % you dy collect and the person go tell you say them dy 4
Una dy 4 and the 4 of you doesn't know how to make money come out from the project, na me go come reduce my % because una dy 4?
This space shaa
@Justcrypto09 Bring that HH I will give you 70 to 100hrs weekly all task on HHni sabi them so nothing like task are not available open dm make I send you POW
@sh3innly Na you no wan collect your money sha. Donโt you have the account owner name? Run it up make I know if na who dey 9ja abi who they outside go lose more