See me wey dey cry for work today cuz of how difficult things are, and because I feel like Iโve disappointed family I couldnโt come through for.
Come house, get one gram of Scottish, now I dey dance dey cook spaghetti for kitchen. ๐
Una come dey tell me make I leave weed. ๐ฉ
Stepped out of my room and I could perceive strong smell of loud in the compound ..
I been dey think say na only me be the bad person for this house ๐ณ
@realyobarnub Itโs all fun and games until they unalive him .
Even tho he has free will, I wonโt advice anyone who values their life to do this . I know some of you will come for me . But itโs the truth.