@DanielRegha@Biqval01 You go just open your mouth waaaa they talk rubbish and if he dey hospital tomorrow now dem no go see you ooh ππΆββοΈββ‘οΈπΆββοΈββ‘οΈπΆββοΈββ‘οΈ
@OneModupe No go do check up! Be here telling usπ your health first before your next of kin go dey smile as he/she dey see dis postπ πΆββοΈββ‘οΈπΆββοΈββ‘οΈπΆββοΈββ‘οΈ
Barcelona fans are so selfish to the extend when they can't appreciate good others players ππ‘ I pour una splitππΆββοΈββ‘οΈπΆββοΈββ‘οΈnonsense fans