@DaddyKayNation1 mAh bro nah the only way for this country now oo ah go lie for you
Bcuz even the hustle self done hard now but I believe very soon e go clear for all the members in the community and e go shock those wey hate ajeh never give up bro we keep pushing π
@DaddyKayNation1 Ahh boss abeg nor do like this
Remember waiting u been dey tell us nah make we nor give up why now bro
Anyhow e be bro we dey rough am like that one we all go smile ajeh
Bcuz we nor dey complain just keep it up bro we all appreciate ur effort for the community nah just time π