@maghzy1 Well that becouse most of una just called una self zinodict but una no Dey understand una fav that’s why whenever Una fav drop some of Una go complain and still be saying you love your fav you listen to song once’s then Gham it get error bruh nothing wrong with the verse 🥱
@Confidence47953@where_yami_at@hypetribeng You wey no get good mama how e go pain me say you Dey abuse someone else mama and you calling person low lives, you wey be like person wey dem use finish ritual you go lost nii seh in God names
@Confidence47953@where_yami_at@hypetribeng After you abuse him mama finish talk another thing lol all these thing no fit touch us you dull gan In 2026 you still Dey talk this even after he gave us evidence you go lost nii
@Kendrick589335@hypetribeng Seyi VIBEZ throwback keh lol you know how much this Asake lambo cost not ordinary lambo still be customize your fav your tear ACL if he try am Asake go buy your fave as pet put am for his house in Cali 🥱