@Montero1016@_dontcallmebuky But the Alaafin had many towns and villages that are under his leadership , but you people just don't want to acknowledge how powerful that Alaafin stool was during those time because you can't say things like that about Ooni being number one as y'all claimed
@Montero1016@_dontcallmebuky But Alaafin stool was the biggest and most powerful one !!! The fact that one thing exist before the other doesn't makes it more superior to it .. Oonis never ruled outside there kingdoms aside from the nearby villages under it !!
@AtinukeFem68379@Iyoaiye_ Same set of people that's still think Alaafin and olubadan has one special voters population wey go do weten dem talk for 2026 !!!!
@OlayinkaLere E go shock you and your boss say oyo is far different that your state and in terms of mentality, tinubu go win for sure ,but seyi makinde will achieve his aim
@iamprezido@mardortii@JALLO71424757@O_IsraelLawal What did they see ? Mugu weten dey d crowd wey special , half crowd wey dem from from other state , seyi tinubu enter ib yday , enter interior , people wey dey follow am no pass 1k for road , nah so e dey be for am for other state !! Election go come una go learn new thing !!