@niff_wizzy You shouldn’t have come out like this… However with your own confirmation of price without mentioning the date you started buying your own health … cz the ball is there before you were born and as you’re growing you should know the price should have comes up. Thanks 😊
@dammiedammie35 The questions is since when streaming begins in Nigeria? and who don shenk them ? And who don turn old taker since dem start the whole streaming things?
@leoloveslife_@Olamide0fficial Your own foolishness is upgraded dude… If dem Dey look for mumu wey pass you.. just start to Dey cry bcs you’re 100%.. nobody reach your foolishness..
@hypetribeng Bigwiz be like that secondary school genius, wey Dey dominate the prize given leaving Yoruba and religious studies for others make he no be like say na only him 😅😎
@Moweyyyy184273@wizkidayo Candle don quench khe… this Egbon no Dey updated at all oo😅. Person wey no Dey use candle again talkless of quench, na 5000kg cylinder filled with gas this one Dey use now oo Egbon. Wey everybody from industry Dey fill from…. 😂😂