@bkg_reacts if e reach your turn no keep evidence una funny gan ooo friend wey debunked that same word? did Lil frosh consider him as his friend ๐ค
everybody with there own opinion ๐
@fawasgram_01@HK221467@UrfavBoyq@bigpypa_1 yes ๐ abi you no fit comprehend what your fav tweeted since last year ๐ญ
your fav "imagine" na real life GTA for here ๐ค
@fawasgram_01@HK221467@UrfavBoyq@bigpypa_1 "Nigeria tour con special"?๐ท
see watin dey make your fav happy ๐ท
just because say no be your fav e no special but guess what look so special to your fav๐ญ