@General_Somto Onye obodo no get content again him done discover say VDM na biggest so he will keep talking about VDM in other to get more engagement we all know so go and sit down madman
@khaleejtimes We are all ready to defend this country that has given me peace of mind sleeping without thinking about witches and arm robbery or evil people invading my privacy so Iran should stop attacking uae
@fcspokesman VDM is a necessity I love him for life and na una papa for this social media because if him nobi una papa una go stop to Dey talk about it and without VDM no content for una
@honest30bgfan_ Truly VDM done frustrate this guy well well anytime he is advertising this phone na so so anger Dey full him face bro relax the whole frustration is written all over your face makachi sorry
@fcspokesman Same goes to you for insulting his parents you all insulting VDM parents are the most useless and gullible Nigerians we have in that country because if you own parents trained you well you won’t open your useless mouth to abuse Vincent parents Ozour Vdm na una papa
@seaking303 You done finally get the comments wey you Dey find e get another thing wey you wan talk again abeg shift one side make we see road unserious person
@mariolexxx When you talk without prove you are actually not making any sense or have forgotten that our people comes to the northern side for their youth services and I can categorically tell you that so many of the kids there are not even ready to learn abeg rest
@General_Somto Sharap oga face the problem of Nigeria and stop pushing your nonsense propaganda why paying for a show when you know you are tired do you go to club to sleep make all of una get out