Top Tweets for #2023ElectionUpdate
#2023ElectionUpdate with @afeeturi
Some Youths wey dey vex for St Mary Primary School, Aggrey Road, inside Port Harcourt Local Goment Area for Rivers State, don burn INEC Materials.

#2023ElectionUpdate with @afeeturi
B4 Min 4 Transportation; Chibuike Amaechi, don vote 4 im Ward wey be Ward 8, Unit 14, inside Ubima Community, Ikwerre Local Government Area. As Oga Amaechi, dey tok to tori pipo, im tok say im belle no sweet am at all with the Election process.

#2023ElectionUpdate: Inside Oyigbo LGA, our Tori persin don see wia INEC officials dey wait for Voters to come out come vote, based on say pipo no too come out come vote for di Govoo and State Assembly Elections Today.
#WazobiaElectionWaka2023
#chookmouth
#WazobiaFMPH
#2023ElectionUpdate: APC govoo candidate wey be Tonye Cole, don vote for im polling unit 2, Ward 12 inside Abonnema, Akuku-Toru Local goment Area. Oga Cole after im vote still tok say, some pipo dey Election mago mago, unto say, im see wia pipo dey do Vote buying.
#2023ElectionUpdate with @PST_TalkingDrum
PDP Govoo candidate inside Rivers state, wey be Siminalayi Fubara, don vote for im Ward inside Opobo Nkoro LGA, and im tok say, di Election go kajadly chim chim for im Area.

The presidential candidate of the Labour Party, Peter Obi, has advised Nigerian youths to vote for #2023electionupdate #Ahead #elections #Message #Nigerian #Obi #Peter #PeterObi #Sends #Youths
https://t.co/XZ2L0cwyiY
#2023ElectionUpdate
We have noted systematic closure of right to organize and participate into a political party of your choice being infringed by the state. The #CCC President @nelsonchamisa has been barred in visiting his incarcerated supporters and his thank you rally banned

Last Seen Hashtags on Sotwe
Trends for you
Most Popular Users

Elon Musk 
@elonmusk
240.4M followers

Barack Obama 
@barackobama
118.7M followers

Cristiano Ronaldo 
@cristiano
114.4M followers

Donald J. Trump 
@realdonaldtrump
111.8M followers

Narendra Modi 
@narendramodi
107M followers

Rihanna 
@rihanna
98.7M followers

NASA 
@nasa
92.2M followers

Justin Bieber 
@justinbieber
91.7M followers

KATY PERRY 
@katyperry
90M followers

Taylor Swift 
@taylorswift13
83.9M followers

Lady Gaga 
@ladygaga
75.4M followers

Virat Kohli 
@imvkohli
73.3M followers

Kim Kardashian 
@kimkardashian
70.8M followers

YouTube 
@youtube
68.7M followers

Neymar Jr 
@neymarjr
66.3M followers

Bill Gates 
@billgates
65.2M followers

Selena Gomez 
@selenagomez
63M followers

The Ellen Show
@theellenshow
62.1M followers

CNN 
@cnn
61.7M followers

X 
@x
60.6M followers


