Top Tweets for #AreaReport
Ontop #areareport, Caller dey beg Lagos State Government make dem clear the boys wey dey smoke and sleep for Muri Okunola Park. #chookmouth
Shey wife fit send her husband go eim papa house if eim cheat? #chookmouth
#unawakeupshow #areareport #twobecomeone #marriage
#AREAREPORT #LITETVMEDIA
This young girl was found naked roaming about the street at Alapere Ketu Lagos, all she could tell us is her name is Comfort Johnson, all efforts to get her other information prove abortive.
kindly help to share to groups for possible identification.

Area Report with Ratata and Suo on #UnaWakeUpShow #NowOnAir on Wazobia FM 95.1
Wetin dey shele for your area wey you won make we help you shout? Government people dey hear o.
@Officialsuo @Ratata_Ras .@Wazobia_FM #Areareport
#Tunein 95.1 or #ListenLive
https://t.co/LueLn8kPj5
Area Report with Ratata and Suo on #UnaWakeUpShow #NowOnAir on Wazobia FM 95.1
Wetin dey shele for your area wey you won make we help you shout? Government people dey hear o.
@Officialsuo1 @Ratata_Ras .@Wazobia_FM #Areareport
#Tunein 95.1 or #ListenLive
https://t.co/LueLn8kPj5
Area Report with Ratata and Suo on #UnaWakeUpShow #NowOnAir on Wazobia FM 95.1
Wetin dey shele for your area wey you won make we help you shout? Government people dey hear o.
@Officialsuo1 @Ratata_Ras .@Wazobia_FM #Areareport
#Tunein 95.1 or #ListenLive
https://t.co/LueLn8kPj5
Pitiable condition of the people of MAYO-MAYO and OWA KURUDU - A community unbroken.
PART 1
#AreaReport #SuperFM963 #IjebuRewa #OSG #ogunstate #MayoMayo #treanding #trendingvideo #viral #viralreels
Good morning
It's ๐ง๏ธ๐ง๏ธ๐ง๏ธ๐ง๏ธ๐ง๏ธ๐ง๏ธ๐ง๏ธ here.....
How is your area like.
#areareport
@InsideOsogbo @AyomideIdayah @Oluwafunnmi @Hope_pearl01 @PrettyFarmer @Trillaman_
Ontop #areareport with @Ratata_Ras and @OfficialSuo ,one woman call say she go withdraw money from ATM, and na carton come out from the machine ๐โโ๏ธ๐โโ๏ธ
Shey dis kain thing don happen to u b4? #chookmouth
Watch de full video for our website
https://t.co/xXYbTWNZCL
We dey inside #Areareport ontop #UnaWakeupShow wit @Ratata_Ras and @officialsuo...
For here we dey shout any mata wey dey happen for una area!!
#chookmouth
โ๏ธ 0700951951951
โ๏ธ 08095975808
welcome to #UNAWAKEUPSHOW wit
#AREAREPORT: Parents of children convicted of cultismโll be punished in lagos state: new law signed by sanwo-olu
@TUALEBABA1 : wetin una think ? #chookmouth
listen live on https://t.co/nUEZMG2VPO
...
call 0700951951951
Whatsapp 08095975808
welcome to #UNAWAKEUPSHOW
#AREAREPORT : LAGOS GOV. said it has about 10,000 religious organizations inside LAGOS.
@TUALEBABA1: and plenty wahala still dey inside lagos wetin u tink about the mata?
listen live on https://t.co/nUEZMG2VPO
call 0700951951951
Whatsapp 08095975808
welcome to #UNAWAKEUPSHOWWithTUALE wit
@TUALEBABA1
#AREAREPORT: HOUSE OF REPS MEMBER, mr, benjamin kalu say make FG legalize Indian Hemp.
wetin u tink ?
drop comment ๐๐๐๐
#wazobiafmUnawakeup
listen live on https://t.co/nUEZMG2VPO
call 0700951951951
Whatsapp 08095975808
welcome to #UNAWAKEUPSHOWWithTUALE wit
@TUALEBABA1
#AREAREPORT:
Cult boiz scatter tinz and threaten to burn down no 27. FAKUNDE STREET, KIRIKIRI on sunday night
#wazobiafmUnawakeup @PoliceNG
listen live on https://t.co/nUEZMG2VPO
#choockmouth : wetin u know ?
๐๐
Abeg Ikeja Electric Distribution make u do as u tok! No turn to our PRAYER POINT!
#chookmouth
โ๏ธ0700951951951
๐ฉ08095975808
Listen live https://t.co/AwCE23hA0O or download our app to listen to our shows.
Join @tualebaba1 #AREAREPORT #unawakeupshow evri Mon-Fri frm 6 - 7am.
For Abiola Gardens for ketu BAD GUYS dey so no go fall victim o!
To #ChookMouth
๐0700951951951
๐ฉ08095975808
No forget say you fit listen live for https://t.co/AwCE23hA0O or make you download our app.
Join @tualebaba1 ontop #AREAREPORT #unawakeupshow evri Mon-Fri 6am - 7am.
If you know anything about de mata Call๐0700951951951/whatsApp ๐ฉ08095975808 to #ChookMouth
Join @tualebaba1 ontop #AREAREPORT #unawakeupshow evri Mon-Fri frm 6am - 7am.
Triple Chief report NLC WAHALA... Today wetin we go SHOUT make Gov't pipu #chookmouth inside so dat tins go beta!
Remember "MY MOUTH NO GO PAIN ME...LIE LIE!
Call๐0700951951951 WhatsApp๐ฉ08095975808
Join @tualebaba1 ontop #AREAREPORT for
#unawakeupshow evri Mon-Fri 6am - 7am

No be only Report of tins wey dey Shele for una area we dey SHOUT on top AREA REPORT... We also dey give BETA SENSE about tins wey u suppose no for inside Lagos.!
:
:
Join @tualebaba1 ontop #AREAREPORT for
#unawakeupshow everi Mon-Fri from 6am - 7am.
No be only NLC WAHALA dey worry Nigeria oo... Other tins dey!
How u tink say Government fit #chookmouth for dis MATA?!
:
:
Join @tualebaba1 ontop #AREAREPORT for
#unawakeupshow everi Mon-Fri from 6am - 7am.
Last Seen Hashtags on Sotwe
teenager
Seen from United States
sheep
Seen from United States
momson()********************************
Seen from Sweden
่ด่ถ็ฉด
nolimit nolimit()*+filter:native_video
Seen from United Kingdom
momson() +filter:videos
Seen from Germany
เนเธซเธกเธฒเธฐเธชเธณเธซเธฃเธฑเธเธฃเธธเธ
Seen from United States
้ฝๆๅ
็
Seen from United States
tamil aunty sex videos
Seen from India
WMAF
Seen from Vietnam
Trends for you
Most Popular Users

Elon Musk 
@elonmusk
241M followers

Barack Obama 
@barackobama
119.2M followers

Cristiano Ronaldo 
@cristiano
112.1M followers

Donald J. Trump 
@realdonaldtrump
111.8M followers

Narendra Modi 
@narendramodi
107.1M followers

Rihanna 
@rihanna
98M followers

NASA 
@nasa
92.2M followers

Justin Bieber 
@justinbieber
91.2M followers

KATY PERRY 
@katyperry
88.5M followers

Taylor Swift 
@taylorswift13
82.4M followers

Lady Gaga 
@ladygaga
73.9M followers

Virat Kohli 
@imvkohli
71.2M followers

Kim Kardashian 
@kimkardashian
70.2M followers

YouTube 
@youtube
68.7M followers

Bill Gates 
@billgates
64.4M followers

Neymar Jr 
@neymarjr
64.1M followers

The Ellen Show
@theellenshow
62.4M followers

CNN 
@cnn
61.8M followers

Selena Gomez 
@selenagomez
61.6M followers

X 
@x
60.8M followers




