Top Tweets for #BigmoTalkSay
Nah the people wey no dey benefit from you like before dey always complain pass when dem see say you don change. Abeg no forget say one constant thing for dis life nah “change”, but change different from change o! #BigmoTalkSay #BecomingRelevant #WFS #GinjahTime
No live your life as people take dey reason am for you… Morning dis morning, you still wan send dem reasoning ontop your matter? #BigmoTalkSay #GinjahTime #WFS #BecomingRelevant
The government get luck say the people no dey reason the mata as dem suppose think am… Morning, you dey reason the mata as you suppose think am? #BigmoTalkSay #GinjahTime #WFS #BecomingRelevant
No gree make anybodi fool you o! Becos wetin people dey post for social media really different from who dem be for real life… Morning, you still wan dey send all the “post”? #BigmoTalkSay #GinjahTime #WFS #BecomingRelevant
Becos you get one bad chapter for your life no mean say your own don finish… Morning, abeg i say make i ask weda you don ready to open and face the next chapter of your life? #BigmoTalkSay #GinjahTime #WFS #BecomingRelevant
With the kain negative mind wey you get, e no possible make you get positive life… Morning, abeg i say make i ask weda you don check your mind dis morning? #BigmoTalkSay #GinjahTime #WFS #BecomingRelevant
Try dey make friends with people wey go dey ginjah you to dey go front… Morning, abeg i say make i ask weda you don check the kain friends wey you get? #BigmoTalkSay #GinjahTime #WFS #BecomingRelevant
Tough times no dey last reach tough people… Morning to you, abeg i say make i ask weda you be tough person? #BigmoTalkSay #GinjahTime #WFS #BecomingRelevant
Sometimes God dey put our some kain things wey be like Goliath inside we life for us to take fit discover the David wey dey inside us… Morning, you don ready to discover your David? #BigmoTalkSay #GinjahTime #WFS #BecomingRelevant
Even as people dey change and things dey spoil, abeg no forget say life go still continue… Morning o! Abi you feel say you don reach the bus-stop of your life? #BigmoTalkSay #GinjahTime #WFS #BecomingRelevant
No be all customer nah “customer”, some of dem nah “cos-trouble”… I dey hail o! Hope say you know say chaff no be food for human being? #BigmoTalkSay #GinjahTime #WFS #BecomingRelevant
Dat one mistake wey you make, no suppose determine how you go take live the rest of your life… Afternoon to you, hope say you don shine your eyes well well? #BigmoTalkSay #GinjahTime #WFS #BecomingRelevant
If you no fit dey make dem dey talk about you, make you know say you neva even ready to dey successful… Morning, hope say you know say wether you like am or not dem must talk? #BigmoTalkSay #GinjahTime #WFS #BecomingRelevant
Where you come from no suppose determine whether you go fit make am or not for dis life… Morning, you still wan dey doubt yourself? #BigmoTalkSay #GinjahTime #WFS #BecomingRelevant
No be every question wey dem ask you need to dey answer, shine your eye well well o!… Morning, you still dey find answers to all dat questions? #BigmoTalkSay #GinjahTime #WFS #BecomingRelevant
Make you make sure say before you judge me, say your own life dey perfect… Morning, you don cross-check your own life finish? #BigmoTalkSay #GinjahTime #WFS #BecomingRelevant
Nah the kain thing wey you dey think, naim dey determine the kain life wey dey life… Morning, you don set check your thinking well well? #BigmoTalkSay #GinjahTime #WFS #BecomingRelevant
Everyday nah new day and you fit no ever find happiness if you no move on in life… Morning, you don ready to find your happiness? #BigmoTalkSay #GinjahTime #BecomingRelevant
Everybodi wan dey successful, until dem see dey inside am… Morning, you still wan succeed? #BigmoTalkSay #GinjahTime #BecomingRelevant
Most Popular Users

Elon Musk 
@elonmusk
241.5M followers

Barack Obama 
@barackobama
118.8M followers

Cristiano Ronaldo 
@cristiano
114.5M followers

Donald J. Trump 
@realdonaldtrump
111.9M followers

Narendra Modi 
@narendramodi
107.1M followers

Rihanna 
@rihanna
98.7M followers

NASA 
@nasa
92.3M followers

Justin Bieber 
@justinbieber
91.8M followers

KATY PERRY 
@katyperry
90M followers

Taylor Swift 
@taylorswift13
84M followers

Lady Gaga 
@ladygaga
75.5M followers

Virat Kohli 
@imvkohli
73.5M followers

Kim Kardashian 
@kimkardashian
70.9M followers

YouTube 
@youtube
68.8M followers

Neymar Jr 
@neymarjr
66.5M followers

Bill Gates 
@billgates
65.3M followers

Selena Gomez 
@selenagomez
63.1M followers

The Ellen Show
@theellenshow
62.2M followers

CNN 
@cnn
61.7M followers

X 
@x
60.7M followers
