Top Tweets for #IWanWork
Ontop #Iwanwork with @uzomaticuzo and @lsetf
TOPIC: Make We Tok About The Laws Wey Dey Guide Small Business
Ontop #Satidejoli; # Iwanwork by 10am, Saturday 2nd September, 2023
#chookmouth
☎️ 0700951951951
✉️ 08095975808
Listen to our shows ontop at https://t.co/ZZgsdOTpmf

Ontop #Iwanwork with @uzomaticuzo and @LSETF.
TOPIC: Make We Tok About How To Package Your Business So That Pipu Go Fit Put Money Make E Grow
Ontop #Satidejoli; #Iwanwork by 10am, 8th July, 2023
#chookmouth
☎️ 0700951951951
✉️ 08095975808
Listen to our shows ontop https://t.co/4M5gzMvVPh
#LSETF2023 #LSETF #ForAGreaterLagos

Ontop #Iwanwork with @uzomaticuzo and @LSETF.
TOPIC: How to make sure say your pepper rest even when things for country no soft.
Ontop #Satidejoli; #Iwanwork by 10am, 24TH JUNE, 2023
#chookmouth
☎️ 0700951951951
✉️ 08095975808
Listen to our shows ontop https://t.co/4M5gzMvVPh
#LSETF2023 #LSETF #ForAGreaterLagos

Ontop #Iwanwork with @uzomaticuzo and @LSETF.
TOPIC: The Work Wey LSETF Dey Do With Women Wey Dey Inside Tech Business
Ontop #Satidejoli; #Iwanwork by 10am, 11TH March, 2023
#chookmouth
☎️ 0700951951951
✉️ 08095975808
Listen to our shows ontop https://t.co/ZZgsdOTpmf
#LSETF

#IWanWork @uzomaticuzo and Adedamola Akande, Risk Management Officer, @LSETF
Go dey tok about how small business fit collect gbese wey pipu owe dem.
For #Satidejoli by 10am, 24th Sept 2022
#chookmouth☎️ 0700951951951 ✉️ 08095975808 and listen for https://t.co/ZZgsdOTpmf

#NowOnAir #SatideJoli with
@uzomaticuzo x @tombo_wazobiafm
You dey happy with where you dey work and the work wey you dey do? Abeg tell us your reason cc @lsetf
#SatideJoli #IWanWork #SatideJoliWithUzoandTombo
Ontop #IWanWork today @uzomaticuzo and @lsetf Sabi pipu Omolola Kolawole, wey be operations Lead #thesmemall and Toluwase Olaniyan, wey be CEO of @wordenhcd
Go dey tok about: Work Culture And Wetin Be The Problem Wey Dey To Work With Young Pipu(#GenZ and #Millennials). #Workplace

Learn How Tax dey help us build beta economy.
Ontop #IWanWork @uzomaticuzo and @lsetf Sabi person Olujide Ojo Team Lead - Finance for LSETF dey tok about.
#chookmouth
☎️ 0700951951951
✉️ 08095975808
Listen to our shows ontop www.wazobiafm
#LSETF2022 #LSETF #ForAGreaterLagos

How small business Funding go fit help naija Create plenti work?
This na wetin @uzomaticuzo and @lsetf Sabi person Martha Monyei, wey be MES Officer for LSETF go dey tok about.
Ontop #Satidejoli; #Iwanwork by 10am, 16th April 2022
#chookmouth
☎️ 0700951951951
✉️ 08095975808

Lagos State Employment Trust Fund @lsetf, Mrs. Jennifer Chukwujekwu @jenniezdesigns and Mrs. Olusola Babatunde @mrsolusolababatunde go siddon tok wit @uzomaticuzo.
Ontop #SatideJolly; #IWanWork on 22nd May by 10am, no miss am oh!!

Last Seen Hashtags on Sotwe
Trends for you
Most Popular Users

Elon Musk 
@elonmusk
241.5M followers

Barack Obama 
@barackobama
119.1M followers

Cristiano Ronaldo 
@cristiano
113.5M followers

Donald J. Trump 
@realdonaldtrump
111.8M followers

Narendra Modi 
@narendramodi
107.2M followers

Rihanna 
@rihanna
98.5M followers

NASA 
@nasa
92.3M followers

Justin Bieber 
@justinbieber
91.7M followers

KATY PERRY 
@katyperry
89.5M followers

Taylor Swift 
@taylorswift13
83.4M followers

Lady Gaga 
@ladygaga
74.9M followers

Virat Kohli 
@imvkohli
72.5M followers

Kim Kardashian 
@kimkardashian
70.7M followers

YouTube 
@youtube
68.8M followers

Neymar Jr 
@neymarjr
65.5M followers

Bill Gates 
@billgates
64.8M followers

Selena Gomez 
@selenagomez
62.5M followers

The Ellen Show
@theellenshow
62.3M followers

CNN 
@cnn
61.8M followers

X 
@x
60.8M followers
