Top Tweets for #LegitMataz
Today topic #WaffiJunction #LegitMataz ontop @Voicefm899
Why e be say girls dey like collect/move their guys clothes?
Who create the law?
You fit listen thru;
https://t.co/UoJ3k3hpeK
Or
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649
ππππππ

Today topic for #WaffiJunction #LegitMataz ontop @Voicefm899
If dem arrest you like this, wetin your family go first think say you do?
You fit listen thru;
https://t.co/UoJ3k3hpeK
Or
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649
ππππππ

Today topic on-top #WaffiJunction #LegitMataz for @Voicefm899
Wetin be the right way to break-up with pesin?
You fit listen thru;
https://t.co/UoJ3k3hpeK
Or
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649
ππππππ

Today topic for #LegitMataz inside #WaffiJunction on-top @Voicefm899
Wetin your partner fit do wey go make you wan divorce/break-up?
You fit listen thru;
https://t.co/UoJ3k3hpeK
Or
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649
ππππππ

Today topic for #LegitMataz inside #WaffiJunction ontop @Voicefm899
E good make parents dey choose career give their pikin?
You fit listen thru;
https://t.co/UoJ3k3hpeK
Or
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649
ππππππ

Today topic for #WaffiJunction #LegitMataz on-top @Voicefm899
Who dey take care of Mama and Papa pass?
Guys or Girls.
You fit listen thru;
https://t.co/UoJ3k3hpeK
Or
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649
ππππππ

Today topic for #WaffiJunction #LegitMataz on-top @Voicefm899
You wake up for midnight come see say your mother-in-law sleep inside mosquito net bcs of mosquito while your baby sleep outside, talk true wetin you go do?
You fit listen thru;
https://t.co/UoJ3k3hpeK

Today topic for #WaffiJunction #LegitMataz on-top @Voicefm899
Wetin dem dey call leadership?
How we go take know better leader?
You fit listen thru;
https://t.co/UoJ3k3hpeK
Or
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649
ππππππ

Today topic for #WaffiJunction #LegitMataz on-top @Voicefm899
Who suppose make the first transfer (money) for new relationship?
You fit listen thru;
https://t.co/UoJ3k3hpeK
Or
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649
ππππππ

Today topic for #WaffiJunction #LegitMataz on-top @Voicefm899
Wetin be the best way to market product?
You fit listen thru;
https://t.co/UoJ3k3hpeK
Or
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649
ππππππ

Today topic for #WaffiJunction #LegitMataz on-top @Voicefm899
Imagine now say you be President, how you go take tackle this rape matter?
You fit listen thru;
https://t.co/UoJ3k3hpeK
Or
Yarn ur mind/hala us;
β
08144419455
09031875649

Today topic on-top #WaffiJunction #LegitMataz for @Voicefm899
E good make your man/husband grab your bumbum for outside?
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649
πππππππ

Today topic on-top #WaffiJunction #LegitMataz for @Voicefm899
Make we align.
How your mata be?
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649
Try hala us make something enter your phone.
πππππππ

Today topic on-top #WaffiJunction #LegitMataz for @Voicefm899
If dem point gun for your head say make you sing one song finish without mistake or you die, which song you go sing?
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649
πππ

Today topic on-top #WaffiJunction #LegitMataz for
@Voicefm899
Dem call you make you lead praise for church, nai you sight pesin wey you nor know dey move your phone from were you dey charge am; wetin you go do?
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649
πππ

Today topic on-top #WaffiJunction #LegitMataz for @Voicefm899
Money wey dem dash baby who suppose get am?
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649
ππππππ

Today topic on-top #WaffiJunction #LegitMataz for
@Voicefm899
Wetin be the name wey you nor fit give your pikin?
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649

Today topic on-top #WaffiJunction #LegitMataz for @Voicefm899
Why be say Mama Ndidi (plantain seller) marriage still dey kampe but Joy wey be bank manager marriage don kaput?
Wetin Mama Ndidi dey do wey Joy nor dey do?
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649

Today topic on-top #WaffiJunction #LegitMataz for
@Voicefm899
As a man shey you fit marry traveler or politician and why?
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649

Today topic on-top #WaffiJunction #LegitMataz for
@Voicefm899
Mention that mistake wey e be say if you remember you dey para.
Yarn ur mind here or hala us;
β
08144419455
09031875649
Oya come outside make we learn o
@JoshPerspective @Preciou_queen @oapaynigeria @Solohtolz
Last Seen Hashtags on Sotwe
ensestler
Seen from Turkey
ιε₯³ζ§
Seen from Japan
anxiouspanda
Seen from Portugal
girlbath
Seen from Mexico
minichat #omegle
Seen from United States
ΰΈΰΈΰΉΰΈΰΈ₯ΰΉΰΈΰΈ±ΰΈ§
Seen from Thailand
olympiacosbc
Seen from Greece
ζε°Ώ
Seen from Korea
verity
Seen from Singapore
minichat or #anxiouspanda() +filter:native_video
Seen from Peru
Most Popular Users

Elon Musk 
@elonmusk
241.5M followers

Barack Obama 
@barackobama
118.8M followers

Cristiano Ronaldo 
@cristiano
114.5M followers

Donald J. Trump 
@realdonaldtrump
111.8M followers

Narendra Modi 
@narendramodi
107.1M followers

Rihanna 
@rihanna
98.7M followers

NASA 
@nasa
92.3M followers

Justin Bieber 
@justinbieber
91.8M followers

KATY PERRY 
@katyperry
90M followers

Taylor Swift 
@taylorswift13
84M followers

Lady Gaga 
@ladygaga
75.5M followers

Virat Kohli 
@imvkohli
73.5M followers

Kim Kardashian 
@kimkardashian
70.9M followers

YouTube 
@youtube
68.8M followers

Neymar Jr 
@neymarjr
66.5M followers

Bill Gates 
@billgates
65.3M followers

Selena Gomez 
@selenagomez
63.1M followers

The Ellen Show
@theellenshow
62.2M followers

CNN 
@cnn
61.7M followers

X 
@x
60.7M followers


