Top Tweets for #LifeHard
Omo , the way the life da go now.
Man go first think like 1mili times first ...
whether u go get family or not 😂
#Lifehard
To feed only your mouth this time hard, now come imagine person wey dey feed him own mouth, children, wife and parents? Make una try dey get conscience, stop asking family man for help it’s cruelty.
I’m suffering o ei.. Only me I can’t chew, only me I have runny nose, only me my eyes are itchy and teary, and only me I can’t even laugh cos my abs are still sore from last weekend’s workout😂😭. Everything is just painful I’m really suffering, I’m tired abeg abeg😭😭 #LifeHard
Then there’s me that just added them to my library last week.
#lifehard

Suffer music is going out of style, boys want an escape from the country’s reality. They don’t wanna hear about it as much as before
I never gave up but what I dey see👀 don pass ɔkɔm😢
#lifehard
If you go deeper… abeg greet me when you reach 😂💀
#Savage #NaijaTwitter #FunnyNigeria #NoCap #LifeHard #Vibes #Relatable #StayStrong

My power back don reach stage it Dey do countdown for me 🙃😩😂😂😂 everything just Dey hit me at once #lifehard

No be only apple Adam and Eve chop 😭
Them never talk truth o
Cus ahhh!!!
#NaijaTwitter #Pidgin #AdamAndEve #LifeHard
@arojinle1 Same thing could not be said about humans...
Just small afternoon touch wey I touch my woman; neighbors don begin knock door...
#LifeHard
this evening ebi vody and bread adey take bed o #lifehard
Patiently waiting for my 24/7 light this agent promised me 😔💔
Na this point I dey 😔, If no be pride bnxn go dey learn for my side.
E con be like say person no dey work hard #lifehard

Mk i no lie, I fit suk my fellow man gbola for 5k #lifehard
they say nigeria is rich, but my bank account is still practicing for the poverty Olympics 😭😭 #lifehard
Nobody told me adulting comes with plot twists, heartbreak, pressure, and vibes that drain battery. Na so he go be? Omo.😔😔😔
#lifehard
Trends for you
Most Popular Users

Elon Musk 
@elonmusk
241.5M followers

Barack Obama 
@barackobama
118.9M followers

Cristiano Ronaldo 
@cristiano
114.6M followers

Donald J. Trump 
@realdonaldtrump
111.8M followers

Narendra Modi 
@narendramodi
107.1M followers

Rihanna 
@rihanna
98.7M followers

NASA 
@nasa
92.3M followers

Justin Bieber 
@justinbieber
91.8M followers

KATY PERRY 
@katyperry
90.1M followers

Taylor Swift 
@taylorswift13
84M followers

Lady Gaga 
@ladygaga
75.5M followers

Virat Kohli 
@imvkohli
73.5M followers

Kim Kardashian 
@kimkardashian
70.9M followers

YouTube 
@youtube
68.8M followers

Neymar Jr 
@neymarjr
66.6M followers

Bill Gates 
@billgates
65.3M followers

Selena Gomez 
@selenagomez
63.1M followers

The Ellen Show
@theellenshow
62.2M followers

CNN 
@cnn
61.7M followers

X 
@x
60.7M followers
































