Top Tweets for #NoLongCap

Burna boy is the best Nigerian artist ๐ฅ #Nolongcap
I dey find money wey go bring out my true color, I no too like this color wey I dey show people for now ๐คฆ๐พโโ๏ธ
#NoLongCap ๐งข
No be you go tell me to send you money on your birthday. I will send it if you deserve it, nah my money and I decide who I send it to whenever I like ๐๐ฝ
No pressure me. Ire ooooo ๐ฃ
#NoLongCap ๐งข
Nah that time when I tell una say I broke una dey see the beauty in me dey hail me anyhow. Oga i brokeee ooo ๐คฆ๐พโโ๏ธ
#NoLongCap ๐งข
All wetin una dey do no concern me at the moment ajee. My girlfriend dey find her period after just one round oo ๐คฆ๐พโโ๏ธ
#NoLongCap ๐งข
I hate when all these POS operator dey ask me "current or savings?" I resemble person wey get current account? ๐คท๐ฝโโ๏ธ
#NoLongCap ๐งข
When a blind man finally see, he'll throw away the stick that helped him walk ๐คฆ๐พโโ๏ธ
#NoLongCap ๐งข
When you finally make it, leave the hood, change your environment, because your biggest haters are those who used to know you when you were a nobody.
#NoLongCap ๐งข
Remove all those deadlines you gave yourself to achieve things. Nah wattin dey make you depressed be that๐
#NoLongCap ๐งข
Because of this trend now, every woman knows how to reach the ceiling.
When it is time to change bulb now, you'll disappear ๐คช
#NoLongCap ๐งข
It took a whole Jesus Christ three good days before he wake up from the dead. Who con be Oladips abeg ๐๐ฝ
#NoLongCap ๐งข
Last Seen Hashtags on Sotwe
ใ ใฃใฆๅฑฑ้ฐใ ใใฎ
Seen from United States
เนเธเนเธเธเธญเธขเธเธฑเธเนเธขเนเธ
Seen from Thailand
เนเธเธเนเนเธฅเธเนเธเธฑเธเธเธฒเธเธต
Seen from Thailand
ุงูููู
Seen from Algeria
LAILUSIรNDEUNPUEBLO
Seen from United States
็ฅๆธvsๆตฆๅ
Seen from Brazil
gachaporn video
Seen from Mexico
teenager
Seen from Argentina
pakistani
Seen from Turkey
Teenagee
Seen from United States
Most Popular Users

Elon Musk 
@elonmusk
240.8M followers

Barack Obama 
@barackobama
119.2M followers

Donald J. Trump 
@realdonaldtrump
111.7M followers

Cristiano Ronaldo 
@cristiano
111.2M followers

Narendra Modi 
@narendramodi
107M followers

Rihanna 
@rihanna
97.8M followers

NASA 
@nasa
92.2M followers

Justin Bieber 
@justinbieber
91M followers

KATY PERRY 
@katyperry
87.9M followers

Taylor Swift 
@taylorswift13
81.8M followers

Lady Gaga 
@ladygaga
73.3M followers

Virat Kohli 
@imvkohli
70.4M followers

Kim Kardashian 
@kimkardashian
69.9M followers

YouTube 
@youtube
68.7M followers

Bill Gates 
@billgates
64.1M followers

Neymar Jr 
@neymarjr
63.2M followers

The Ellen Show
@theellenshow
62.4M followers

CNN 
@cnn
61.9M followers

Selena Gomez 
@selenagomez
61M followers

X 
@x
60.8M followers




