Top Tweets for #TodayRiddle
Can you guess today's riddle?
#lordshill #riddle #todayriddle #doyouknow @IanStickland @CarolineS139

#TodayRiddle: Nah wetin be di only question wey U no fit ansa "YES" to?
Send Ur ansa ontop WhatsApp or πus ontop 0700-1043-1043
Dis nah #UNAHGUDMORNINGLagos with @correctpesin & @betyanaa
#CorrectFmLagos
#TodayRiddle: Wetin dey for di end of "LIFE."
Send Ur ansa ontop WhatsApp or π us ontop 0700-1043-1043
Dis nah #UNAHGUDMORNINGLagos with @correctpesin & @betyanaa
Join us online 4 >>>https://t.co/Iw5wgkBAWM
#CorrectFmLagos
#TodayRiddle: I be something, I big, large like elephant, but when you put ontop Weight, I no get weight.
Wetin I be?
Send Ur ansa ontop WhatsApp or call 0700-1043-1043.
Dis nah #UNAHGUDMORNINGLagos with @correctpesin & @betyanaa
https://t.co/VrYmKNu7nj
#TodayRiddle: him na insect, and the first part of him name na the name of another insect;
Wetin be him name?
Send us ur ansa 4 WhatsApp or βοΈ
0700943943943
#UNAGUDMORNING W.
@AbdulTMI & @sunshinechikez2
https://t.co/Iw5wgkBAWM
#correctfmkaduna
#TodayRiddle: Wetin I be, you fit hear me but you no fit touch me or see me and you fit control me.
Nah wetin I be?
Call or WhatsApp your ansa ontop 0700-1043-1043.
#CorrectFmLagos
#TodayRiddle: One farmer get seventeen sheep, all but nine die. How many remain?
To tell us Ur ansa, call we studio line or send WhatsApp VN ontop 0700-1043-1043
Dis nah #UNAHGUDMORNINGLagos with @correctpesin
#CorrectFmLagos
Di ansa for #TodayRiddle nah: "Battery." Join @correctpesin & @betyanaa again 2moro ontop #UNAHGUDMORNINGLagos.
Up next nah: #CorrectMan with @AbdulTMI.
Join @Host_Mayowa ontop #EkoWetinDey by 12pm & no forget #JEJELI with @Rabony & @onakuale when 6pm knack.
#TodayRiddle: I be something, I no dey alive but, after Some time, I go die. Nah wetin I be?
Send us Ur ansa 4 WhatsApp or π us ontop 0806 490 8907
#UNAHGUDMORNINGLagos with @correctpesin & @betyanaa
Di ansa for #TodayRiddle be say nah to just drain di water.
#UpNext nah #CorrectWoman with @_radiodiva X @onakuale #UNAGUDMORNINGLagos with @correctpesin & @betyanaa go show again 2moro. Make U No miss #EkoWetinDey with @Host_Mayowa by 12pm #JEJELI with @Rabony & @onakuale by 6pm
#TodayRiddle: I fill bathtub with water , I kon get spoon wey dem dey take serve beans, cup, small bucket & di 4th one nah big bucket wey get two hole. Nah which one go dey faster to take empty di bathtub
Send ur ansa 4 WhatsApp or π 0806 490 8907
#UNAHGUDMORNINGLagos
#TodayRiddle: I be something, I dey cover wetin no real, hide wetin be true and sometimes, I fit to bring out di courage wey dey inside you. Nah wetin I be?
Send ur ansa 4 WhatsApp or π us ontop 0806 490 8907
Dis nah #UNAHGUDMORNINGLagos with @correctpesin & @betyanaa
Di ansa for #TodayRiddle be say: Nah only one time U fit to subtract 5 from 25, cos if U don comot 5 from 25, E no be 25 again.
Up Next nah: #CorrectMan with @AbdulTMI for inside #MenLounge.
Make U no miss #EkoWetinDey with @Host_Mayowa by 12pm.
#TodayRiddle:Nah how many times U fit to subtract Five out of Twenty-Five?
Send ur ansa 4 WhatsApp or π us ontop 0806 490 8907 #UNAHGUDMORNINGLagos with @correctpesin & @betyanaa
Di ansa 4 #TodayRiddle nah: "W".
Join @correctpesin & @betyanaa again 2moro by 6am-10am ontop #UNAHGUDMORNINGLagos.
#UpNext: #CorrectMan with @AbdulTMI 4 inside #MenLounge. #EkoWetinDey by 12pm with @Host_Mayowa
@Rabony & @onakuale ontop #JEJELI by 6pm
#TodayRiddle: When rain fall, rainbow dey show afta. Nah wetin be di end of di rainbow?
Send us Ur ansa 4 WhatsApp or π 0806 490 8907
Dis nah #UNAHGUDMORNINGLagos with @correctpesin & @betyanaa
#TodayRiddle: When rain fall, rainbow dey show afta. Nah wetin be di end of di rainbow?
Send us Ur ansa 4 WhatsApp or π 0806 490 8907
Dis nah #UNAHGUDMORNINGLagos with @correctpesin & @betyanaa
The ansa 4 #TodayRiddle nah: "Alphabet".
Wey Dey come up next by 12pm nah #EkoWetinDey with @Host_Mayowa
Meanwhile, no forget say @Rabony & @onakuale go show face inside di studio by 6pm ontop #JEJELI, to make sure say Ur evening sengemenge!!!!
#tgif
#TodayRiddle: I get Eye, but I Blind, I get Sea but, I no get Water, I get Bee, but I no get Honey, I get Tea, but no Coffee & Why but no Answer. Nah wetin I be?
Send ur ansa 4 WhatsApp or π 08064908907
Dis nah #UNAHGUDMORNINGLagos with @correctpesin & @betyanaa
#TodayRiddle: I get Eye, but I Blind, I get Sea but, I no get Water, I get Bee, but I no get Honey, I get Tea, but no Coffee & Why but no Answer. Nah wetin I be?
Send ur ansa 4 WhatsApp or π 08064908907
Dis nah #UNAHGUDMORNINGLagos with @correctpesin & @betyanaa
The ansa for #TodayRiddle nah "Coffin".
We thank π unah plenty say unah follow join us ontop today #UNAHGUDMORNINGLagos with @correctpesin & @betyanaa.
Make we meet again 2moro.
#UpNext: #CorrectMan with @AbdulTMI for inside the #MenLounge.
#WeCorrectComplete.
Time to drop #TodayRiddle don reach: E get one thing, the man or woman wey dey manufacture am, no dey use am, the man or woman, boy or girl wey use am no need & E no even no say ein dey use am. Wetin E be?
Send ur ansa 4 WhatsApp or π 08064908907
Dis nah #UNAHGUDMORNINGLagos
#TodayRiddle: I pass b4 the sun, yet my shadow no show. Nah wetin I be?
Oyah sharperly send ur ansa 4 WhatsApp or π 0806 490 8907
Dis nah #UNAHGUDMORNINGLagos with @correctpesin & @betyanaa
The ansa 4 #TodayRiddle be say: "The Taxi Driver Dey Use Leg Waka"
We thank π unah plenty say unah join us ontop 2day #UNAGUDMORNINGLagos Make we meet again 2moro.
#UpNext nah: #CorrectWoman with @_radiodiva & @onakuale b4 @Host_Mayowa go show face ontop #EkoWetinDey.
#WeCorrect
Time to drop #TodayRiddle don reach and the riddle nah: "Taki driver dey go one-way, police, lastma even road safety see am but, dem no stop am, why"?
Send ur ansa 4 WhatsApp or π 0806 490 8907
Dis nah #UNAHGUDMORNINGLagos with @correctpesin & @betyanaa
Time don show for #TodayRiddle: How you fit to stand physically for your papa back when him dey stand for your back?
Send ur ansa 4 WhatsApp or π 0806 490 8907
Dis nah #UNAHGUDMORNINGLagos with @correctpesin & @betyanaa
#HappyWorkersDay
#CorrectDeyWithYou
Time don show again for #TodayRiddle: superhuman nah 3 feet tall plus half of him height. Nah how tall superhuman be?
Send ur ansa sharperly ontop WhatsApp or π 08064908907
Dis nah #UNAHGUDMORNINGLagos with @correctpesin & @betyanaa
#CorrectDeyWithYou
Last Seen Hashtags on Sotwe
εζε·ζ
Seen from Korea
ΰΈΰΈ§ΰΈ’ΰΉΰΈΰΈ£
Seen from Thailand
pawg
Seen from Turkey
ΰΉΰΈ«ΰΈ₯ΰΈ‘ΰΈΰΈΰΈ±ΰΈΰΈͺΰΈ΅ΰΉΰΈ‘ΰΈΈΰΈ‘ΰΉΰΈ‘ΰΈ·ΰΈΰΈ
Seen from Thailand
UKteens
Seen from Canada
ΰΉΰΈΰΉΰΈΰΈ²ΰΈΰΈ‘ΰΈ²ΰΈΰΈ²ΰΈ‘ΰΉΰΈΰΉΰΈ
Seen from Thailand
chapinarica
Seen from Guatemala
xlii() or nolimit() or momson() or somno()
Seen from United States
Teenagegirls https
Seen from Norway
nolimit() nolimit filter:native_video
Seen from United States
Most Popular Users

Elon Musk 
@elonmusk
240.8M followers

Barack Obama 
@barackobama
119.2M followers

Donald J. Trump 
@realdonaldtrump
111.7M followers

Cristiano Ronaldo 
@cristiano
111.3M followers

Narendra Modi 
@narendramodi
107M followers

Rihanna 
@rihanna
97.8M followers

NASA 
@nasa
92.2M followers

Justin Bieber 
@justinbieber
91.1M followers

KATY PERRY 
@katyperry
88M followers

Taylor Swift 
@taylorswift13
81.9M followers

Lady Gaga 
@ladygaga
73.4M followers

Virat Kohli 
@imvkohli
70.5M followers

Kim Kardashian 
@kimkardashian
70M followers

YouTube 
@youtube
68.7M followers

Bill Gates 
@billgates
64.1M followers

Neymar Jr 
@neymarjr
63.3M followers

The Ellen Show
@theellenshow
62.4M followers

CNN 
@cnn
61.9M followers

Selena Gomez 
@selenagomez
61.1M followers

X 
@x
60.8M followers

