Top Tweets for #TwitterPidgin
๐ณ๐ฌ๐ณ๐ฌ๐ณ๐ฌ
If we send you 50k how much you go send give me back after 30Mins ?
#Sasai #TwitterPidgin #Payments #ChatPayExplore
Person wey dey purge no dey do doggy
#TwitterPidgin
@NaijaPidgin_ @AM_Aleyu Person wey talk say him fit swallow coconut, really trust him anus... #TwitterPidgin
Life na turn by turn, just chill for your turn. And if you kpai before e reach you, that's actually your turn.
We will not work in vain, Amen.
#TwitterPidgin #Menthinkingdeep

@NaijaPidgin_ @AM_Aleyu #TwitterPidgin elder wey use him eyes molest small pikin na that same eyes e go use take praise the Pikin someday
To join body for dis give away.
Nack us one correct pidgin proverb with di harsh tag #TwitterPidgin den follow @AM_Aleyu
If ur proverb shake us, we go enter ur DM. If e no too shake us, na airtime u go get from us.

Oluwa na ur giveaway I dey wait for ๐๐๐๐๐๐
.
#GIVEAWAY #SetAwon #covid1948 #ASUU #twitterpidgin
Everywhere make sense only be say na NEPA dey form jet li
#twitterpidgin
Wetin Dey sup for your area?
#TwitterPidgin
Wetin Dey sup for your area?
#TwitterPidgin
@NaijaPidgin_ @AM_Aleyu * Drum wey get water no dey shout oooo
* Pikin wey say him mama no go sleep, him self no go close eyes ooo
#TwitterPidgin
Woman wey dey give pikin breast for outside come dey use cloth cover her breast never ready to born.
#TwitterPidgin #SensewithBasz
@wizchy_babanla @Shy_shina10 That na for boys, this ๐๐ปfor Men. Lemme know when him reach this level. #twitterpidgin

Abeg o, letโs respect ourselves. Make we no dey answer jamb question for checkpoint ๐ฎ๐พ
#TwitterPidgin
#TakeResponsibility
#COVID19
#

Pikin wey say him mama no fo sleep, him self no go use eye take see sleep.
#TwitterPidgin
Avoid girls wey dey snore.
E get why.
#twitterpidgin
@NaijaPidgin_ @AM_Aleyu @NaijaPidgin_ Na the same hot water wey dey make egg hard, na im dey make potato soft
#twitterpidgin
Last Seen Hashtags on Sotwe
grab her ass
Seen from United States
colmek2023
Seen from United States
เธฃเธฑเธเธเธฒเธเธเธฒเธเธงเธฑเธง
Seen from Thailand
ometv
Seen from Argentina
Tรผrk genรง porno
Seen from Turkey
nolimit()************
Seen from Turkey
tekirdagtravesti
Seen from Switzerland
์ง์ธ๋ถ์ฌ
Seen from Korea
momson()
Seen from United States
pussy
Seen from Turkey
Most Popular Users

Elon Musk 
@elonmusk
241M followers

Barack Obama 
@barackobama
119.2M followers

Cristiano Ronaldo 
@cristiano
111.8M followers

Donald J. Trump 
@realdonaldtrump
111.8M followers

Narendra Modi 
@narendramodi
107M followers

Rihanna 
@rihanna
98M followers

NASA 
@nasa
92.2M followers

Justin Bieber 
@justinbieber
91.2M followers

KATY PERRY 
@katyperry
88.3M followers

Taylor Swift 
@taylorswift13
82.2M followers

Lady Gaga 
@ladygaga
73.7M followers

Virat Kohli 
@imvkohli
70.9M followers

Kim Kardashian 
@kimkardashian
70.1M followers

YouTube 
@youtube
68.7M followers

Bill Gates 
@billgates
64.3M followers

Neymar Jr 
@neymarjr
63.8M followers

The Ellen Show
@theellenshow
62.4M followers

CNN 
@cnn
61.8M followers

Selena Gomez 
@selenagomez
61.4M followers

X 
@x
60.8M followers



















