Top Tweets for #YouGetVal
This money wey una Dey use buy valentine gift for babe, where una Dey see am ??? #YouGetVal #ValentinesDay

Benin girls Don turn this day to AYELALA FESTIVAL ๐๐..
#LOML
#Loriiro #YouGetVal #ValentinesDay #oyostate Miyetti Allah /Pastor /Southwest/Arewa /One Nigeria /#BuhariMustGo

#YouGetVal abi na me and you dey observe?? ๐๐๐๐๐๐

DJ Cuppy reading @_AsiwajuLerry poem like...
#valentinesday2021 #ValentinesDay #YouGetVal #Loriirochallenge

I donโt want to believe that I donโt deserve even a post up this Valentine
Even if na Lori iro, Post Me !
#YouGetVal #valentines

Omooo babcock โguysโ results are coming out this week...if you donโt have a val just pray you pass because you canโt be single and still be a failure๐๐ #istodayvalentine ?? #YouGetVal #ValentinesDay
Oga oooo I never see anything ooooo,am just saying๐คทโโ๏ธ if u hear me make u know say yur rider never bring am oooo๐คจ
#valentines
#YouGetVal


Keep a date with us letโs gyrate based on 1 or 2 make we all Dey carried #HappyValentinesDay2021 #YouGetVal #BuhariMustGo

Okay you dinur buy anything for me for Valentine's?
Anyway, I painted my walls yesterday.. comman see
#ValentinesDay #YouGetVal

If you're a female and you're planning to have sex tomorrow u go carry Belle in Jesus name Amen. If if you're planning to use cOnDoM e go burst #YouGetVal #FireValentine #valentinesday2021 #ValentinesDay #EndSARS
No hope.... Small shot wey I shoot .. See response...
#YouGetVal #valentinesday2021 #mrmacaroni ka3na

You no get Val for Ekpoma and u dey breathe.
You get mind Sha โน๏ธ
#YouGetVal
This night na VAL'S EVE๐๐....biko where them dey customize boxers๐๐....am asking for a friend ๐๐
Retweet if you can see this
#AbujaTwitterCommunity #YouGetVal #valentinesday2021

This my mind Dey for you song wount rest tomorrow I pity us wey our mind Dey bush๐
#YouGetVal
This valentine go hot ooo.
Me wey dey single go glue for my phone screen and be observing una wey dey do val.
"Men are scum" don go break.
From Feb 15, "men are scum go resume duty"
We dey.
#YouGetVal #valentinesday2021
@AdaColourist @casenora1 @chommynw
Don't mind them if they accuse you,
Valentine no be by force.
#valentinesday2021 #SpicesOfLove #YouGetVal #UptownGirl #
The only shoe I have for valentine are my dancing shoes...E je kin lo jo solorun lorun. Na him be my Val
#YouGetVal
Last Seen Hashtags on Sotwe
minichat((((((()))))))*
Seen from United States
เธซเธตเธเธฒเธฃเธฒ
Seen from Thailand
giseldurasi9menit
Seen from Indonesia
teen18
Seen from Turkey
snapchat
Seen from Indonesia
ุงูุฌู_ุฎูุฑู
crypto
Seen from Brazil
mixed sex
minichat()*********************************
Seen from India
ู
ูุฌุจ_ุณูุฏุงูู
Seen from France
Trends for you
Most Popular Users

Elon Musk 
@elonmusk
241.6M followers

Barack Obama 
@barackobama
118.9M followers

Cristiano Ronaldo 
@cristiano
114.6M followers

Donald J. Trump 
@realdonaldtrump
111.9M followers

Narendra Modi 
@narendramodi
107.2M followers

Rihanna 
@rihanna
98.7M followers

NASA 
@nasa
92.4M followers

Justin Bieber 
@justinbieber
91.8M followers

KATY PERRY 
@katyperry
90.1M followers

Taylor Swift 
@taylorswift13
84M followers

Lady Gaga 
@ladygaga
75.5M followers

Virat Kohli 
@imvkohli
73.5M followers

Kim Kardashian 
@kimkardashian
70.9M followers

YouTube 
@youtube
68.8M followers

Neymar Jr 
@neymarjr
66.5M followers

Bill Gates 
@billgates
65.2M followers

Selena Gomez 
@selenagomez
63.1M followers

The Ellen Show
@theellenshow
62.2M followers

CNN 
@cnn
61.8M followers

X 
@x
60.7M followers





















