Top Tweets for #pidginproverb
Our pipo, today na Pidgin Proverb Monday, and our proverb for today na "monkey no dey born fowl'.
Abi una don see monkey wey don born fowl before? Talk, make we yarn for di commentsππΎ
#pidginproverbmonday #pidginproverb #pidginpoetry #naija

Tenant wey dey owe landlord no dey cook stew with curry. #PidginProverb
IF GIRL TAKE HUSBAND DO BOYFRIEND, SHE GO TAKE BOYFRIEND DO HUSBAND ππππππ
#pidginproverb
Person wey no see food chop for party, decoration no dey fine for in eye πππ
#pidginproverb

You neva see problem na im make u still dey use english dey pray.
#Dcounsellor
#Itherapy
#PidginProverb
Did you know ?
Spaghetto, confetto, and graffito are the singular forms of spaghetti, confetti, and graffiti.
#DidYouKnow #pidginproverb

@Wizebaba -Na co operation make pot of rice full
-tree wey no sabi dance , go dance when wind blow
-if to say marriage na like groundnut, person go check Wetin Dey inside #pidginProverb



I get am before no be property
#PidginProverb π€
loose translation: Stop living in the past and start living in the present π«π―π
If life dey show you pepper my guy make pepper soup
π€
#PidginProverb
loose translation: Make something good out of a bad experience
Pidgin proverb: Good name better pass gold and silver.
Translation: A good name is worth more than riches.
#pidginproverb
#lagelufm

Pidgin proverb: Person wey dey purge no dey select toilet.
Translation: Every solution is useful when in problem.
#pidginproverb
#lagelufm967

Last Seen Hashtags on Sotwe
ΰΈ£ΰΈ±ΰΈΰΈΰΈΰΈ₯ΰΉΰΈͺΰΈ΅ΰΈ’ΰΈ§
Seen from Thailand
TabooRomance
Seen from Sweden
GaitazoEspumoso
Seen from Brazil
StrayKids
VINCENT
iostoconlapresidesavino
Seen from United States
teenager
Seen from Netherlands
λλΆμ€λΆλ€λλΆμ
μΌν©λλ€
Seen from Brazil
Teenage TEENAGE $
Seen from Turkey
RakshaBandhan_Offers
Seen from United States
Most Popular Users

Elon Musk 
@elonmusk
241M followers

Barack Obama 
@barackobama
119.2M followers

Cristiano Ronaldo 
@cristiano
112M followers

Donald J. Trump 
@realdonaldtrump
111.8M followers

Narendra Modi 
@narendramodi
107.1M followers

Rihanna 
@rihanna
98M followers

NASA 
@nasa
92.2M followers

Justin Bieber 
@justinbieber
91.2M followers

KATY PERRY 
@katyperry
88.4M followers

Taylor Swift 
@taylorswift13
82.3M followers

Lady Gaga 
@ladygaga
73.8M followers

Virat Kohli 
@imvkohli
71.1M followers

Kim Kardashian 
@kimkardashian
70.2M followers

YouTube 
@youtube
68.7M followers

Bill Gates 
@billgates
64.3M followers

Neymar Jr 
@neymarjr
64M followers

The Ellen Show
@theellenshow
62.4M followers

CNN 
@cnn
61.8M followers

Selena Gomez 
@selenagomez
61.5M followers

X 
@x
60.8M followers












