Top Tweets for #pidginproverbs
"Woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep... but man wey dey find money no dey wear shirt collect salary" ๐
Drop una deadly proverb make we laugh die! #PidginProverbs

You can joke when dealing with minor issues but when dealing with serious and important issues in life, you must take it seriously
#pidginproverbs
#lagelu967

Person wey borrow clothe go party no dey too dance
-Ababio 2022
#pidginproverbs
Leave matter for Mathias and sabi for Sabinus
-Anyakoha 2010. #pidginproverbs
Na girl wey follow us ride okada, na yim we go carry fly jet.
#PidginProverbs
Happy to share my ideas on the possible influence of #PidginProverbs on #NigerianEnglish in this @IDS_Mannheim workshop!
Program here:
https://t.co/2XCDdkA19p

Pidgin proverb: The difference between kpekere and plantain chips na packaging.
Translation: The way you carry yourself matters a lot.
#pidginproverbs
#lagelufm967

Pesin wey use him head break coconut no go chop from am.
Translation: Suffering is not a guarantee to success!
#pidginproverbs
#lagelufm967

This #Pidgin Proverb got us wondering๐ค....who can explain?
#Pidginproverbs #thursdaymorning #thursdayvibes #ClickNaija

Craze no be problem, na the trekking be problem.
Translation: To do some horrible things is not an issue, are you ready to pay the price?
#pidginproverbs
#lagelufm967

Who naked no dey chook hand for pocket.
Translation: You can't find what's not lost ๐
#pidginproverbs
#lagelufm967

#1stjohn 4:11
My love, if Baba-God love us well-well, we suppose love each oda.
#pidginbible #pidginenglish #Pidginproverbs #pidginwords #pidginfanart #pidgin #holypidginbible #pidginmeanings #pidginquotes #pidginwords #pidginenglishbible
Visit: https://t.co/3JEMMfk2i1

Happy New Month to all of una.
#pidginbible #pidginenglish #Pidginproverbs #pidginwords #pidginfanart #pidgin #GooglePhotos
#googlesearch

#Psalm127 vs 3
Small pikin na gift from Baba-God,and Dem be reward from Baba-God.
#pidginbible #pidginenglish #Pidginproverbs #pidginwords #pidginfanart #pidgin #GooglePhotos
#googlesearch

#Psalm127 vs 2
E no make sense to komot for early morning, con come back late for night, dey hustle hard for food, na Baba-God dey give rest to di pipo wey he love.
#pidginbible #pidginenglish #Pidginproverbs #pidginwords #pidginfanart #pidgin

Last Seen Hashtags on Sotwe
เธชเธฒเธงเธชเธญเธเธเธงเธขเนเธซเธเน
Seen from Thailand
ensest
Seen from Turkey
nolimit()********
Seen from Netherlands
็ซถใใณ่ทก
Seen from Japan
perawan
Seen from Indonesia
public
Seen from Kuwait
novinhos
Seen from France
incesto
Seen from Dominican Republic
11annisifannounavoltasola
Seen from United States
เธเธฅเธธเนเธกเธเธฅเธดเธเนเธเน
Seen from Thailand
Most Popular Users

Elon Musk 
@elonmusk
241M followers

Barack Obama 
@barackobama
119.2M followers

Cristiano Ronaldo 
@cristiano
111.9M followers

Donald J. Trump 
@realdonaldtrump
111.8M followers

Narendra Modi 
@narendramodi
107M followers

Rihanna 
@rihanna
98M followers

NASA 
@nasa
92.2M followers

Justin Bieber 
@justinbieber
91.2M followers

KATY PERRY 
@katyperry
88.4M followers

Taylor Swift 
@taylorswift13
82.2M followers

Lady Gaga 
@ladygaga
73.7M followers

Virat Kohli 
@imvkohli
71M followers

Kim Kardashian 
@kimkardashian
70.1M followers

YouTube 
@youtube
68.7M followers

Bill Gates 
@billgates
64.3M followers

Neymar Jr 
@neymarjr
63.9M followers

The Ellen Show
@theellenshow
62.4M followers

CNN 
@cnn
61.8M followers

Selena Gomez 
@selenagomez
61.4M followers

X 
@x
60.8M followers











