Top Tweets for #smallbro
Nah only for Naija you go break up with girl, she go begin dey wait for Ur downfall 💔😂
#Smallbro

ମୟୁରଭଞ୍ଜ ଗାଁରେ ଅଭାବନୀୟ ଘଟଣା, ସାନ ଭାଇର ମୃତ୍ୟ ଖବର ଶୁଣି ବଡ଼ ଭାଇର ମୃତ୍ୟୁ | Shocking News from Mayurbhanj | Prameyanews7 #mayurbhanjnews #bigbro #smallbro #prameyanews7 #accidentnews
Alcohol leaving your body the moment you can't find your phone.
😂😂😂 #Smallbro

Her: please don’t tell your friends what happened between us last night
Me and the boys
#Smallbro

If I come your house on Christmas Day just serve me food, No use talk delay me. Waka full ground 😅😅
#Smallbro

Wait. no harmattan this year?
#Smallbro

“Pls greet your mother for me”
I have never delivered that message in my entire life 😅😂 #Smallbro

“He collected everything he bought for me after we broke up”
You too collect everything you bought for him na 😅😁
#Smallbro

Una go Dey act like say una never see December before 💔💔 #Smallbro

How your girl sees you when there’s a new guy in her life 😂
#Smallbro

You travel from Benin to Lagos go cheat and you say you don’t know what came over you for?
You even stop for ore buy food 😂😂🤣
#Smallbro

One step at a time keh? Me wey Dey off skirt together with pant😂😁😅🤣
#Smallbro

Nobody knows tomorrow”
On top say I no sub for you
Nigeria no be nollywood guy
#Smallbro

2019: single
2020: single
2021: single
2022: single
2023: single
2024: single
2025: single
Consistency is the key 🔑 🤭#Smallbro

Omo person wey help me when I had nothing wan use billing wound me 😂😅
#Smallbro

Being a man is not easy, imagine paying bride price for what others have been enjoying for free.😅*
FOLLOW THIS CHANNEL 😂😂
#Smallbro

Aboki watching you aggressively eating the sugarcane he washed with his urínê 😁😅
#Smallbro

You be African= 1-0
You be Nigerian= 2-0
You be Lapo baby= 3-0
Dem born you with preeq= 10-0
😭😩
#Smallbro

Abeg if terrorist view your profile for TikTok Watin e mean 😢
#Smallbro

Trends for you
Most Popular Users

Elon Musk 
@elonmusk
241.2M followers

Barack Obama 
@barackobama
119.1M followers

Cristiano Ronaldo 
@cristiano
112.6M followers

Donald J. Trump 
@realdonaldtrump
111.8M followers

Narendra Modi 
@narendramodi
107.1M followers

Rihanna 
@rihanna
98.2M followers

NASA 
@nasa
92.2M followers

Justin Bieber 
@justinbieber
91.4M followers

KATY PERRY 
@katyperry
88.8M followers

Taylor Swift 
@taylorswift13
82.7M followers

Lady Gaga 
@ladygaga
74.2M followers

Virat Kohli 
@imvkohli
71.7M followers

Kim Kardashian 
@kimkardashian
70.4M followers

YouTube 
@youtube
68.8M followers

Neymar Jr 
@neymarjr
64.6M followers

Bill Gates 
@billgates
64.5M followers

The Ellen Show
@theellenshow
62.4M followers

Selena Gomez 
@selenagomez
61.9M followers

CNN 
@cnn
61.8M followers

X 
@x
60.8M followers

