Top Tweets for #streetproverbs
It’s not an update, it’s wisdom. And it’s not something I can share—that’s the part you can’t understand. #Cryptochef #Cryptokitchen #Streetproverbs #ChasersQuotes 📌
I am the black sheep among you all, but the fact is that I am the only unique one in the circle, and you all can’t beat that!
#Streetproverbs 📌 #cryptochef #Cryptokitchen #itzboyjason

Ashawo no dey train fowl
#streetproverbs
U belleful today no mean sey u no go hungry tomorrow.
#StreetProverbs
Hand wey stay long for pocket, know say nothing de that pocket.
#StreetProverbs
Person wey borrow cloth go party, nor dey dance too much
#streetproverbs
Opolo eyes no be open eye #streetproverbs
Pikin wey say him mama no fine dey use style call him papa blind man #streetproverbs
Opolo eyes no be open eye #streetproverbs

Because your indomie quick done no mean say my beans no go done because if kerosene finish I go use firewood
#streetproverbs
Who no get money for this life na winsh. #streetproverbs
No food for lazy man, no be for person wey him mama get restaurant!#streetproverbs
Opolo eyes no be open eye #streetproverbs
You no need cutlery to chop slap #streetproverbs
We dey roll dice, but nah God dey bring double six #streetproverbs
Traffic wey dey vex driver na eim dey give gala seller joy, no dey whine grace #streetproverbs
Man wey naked no dey chuk hand inside pocket #streetproverbs
We dey roll dice, but nah God dey bring double six #streetproverbs
the thing is when you have a creative mind you can always tell a person how to f*#k off creatively and they wouldnt even know it.
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
#NewRelease
#dream
#whataproblem
music coming
#streetproverbs
#produced
by
#tzbeats
#streetproverbs 9:39
being creative and putting in that work is a part of the process never let no one tell you different.
Keep creating.
Last Seen Hashtags on Sotwe
xlii() or #exny() or #momson() or #nolimit() +filter:native_video
loveanddeepspace
bbc #소추
Seen from Korea
CBIJudgeMurdered
Seen from United States
kpopnsfw
Seen from Italy
นวดอุดร
Seen from Thailand
animalhospitalnsfw
Seen from Netherlands
bargirls
Seen from Thailand
momson
Seen from Egypt
CalorieMateGAMES
Seen from United States
Most Popular Users

Elon Musk 
@elonmusk
240.8M followers

Barack Obama 
@barackobama
119.2M followers

Donald J. Trump 
@realdonaldtrump
111.7M followers

Cristiano Ronaldo 
@cristiano
111.2M followers

Narendra Modi 
@narendramodi
107M followers

Rihanna 
@rihanna
97.8M followers

NASA 
@nasa
92.2M followers

Justin Bieber 
@justinbieber
91M followers

KATY PERRY 
@katyperry
88M followers

Taylor Swift 
@taylorswift13
81.8M followers

Lady Gaga 
@ladygaga
73.3M followers

Virat Kohli 
@imvkohli
70.4M followers

Kim Kardashian 
@kimkardashian
69.9M followers

YouTube 
@youtube
68.7M followers

Bill Gates 
@billgates
64.1M followers

Neymar Jr 
@neymarjr
63.2M followers

The Ellen Show
@theellenshow
62.4M followers

CNN 
@cnn
61.9M followers

Selena Gomez 
@selenagomez
61M followers

X 
@x
60.8M followers










