Top Tweets for #yourviewpidgin
Can we truly outgrow childhood trauma?
On #YourViewPidgin, Damilola shared that while trauma may stay with us, we have the power to modify its impact. She urged people to break unhealthy parenting cycles instead of passing them on.
Do you agree?
#parenting
For #YourViewPidgin, the ladies yan about one woman wey no gree donate her kidney give her husband wey dey sick.
If na you, you go fit give your husband your kidney? You think say the woman do well or she no try?
#tvcentertainment
#lady
#kidney
FOR TORI WEY HOT FOR #YOURVIEWPIDGIN, di ladies yan on top wetin Solomon Buchi talk say e no dey okay make person end belle if dem discover say di pikin get Down Syndrome.
Wetin be your own take on di matter? Drop your opinion for di comment section.
The ladies of Your View really enjoy todayβs show as dem host @michaelsunnyb for studio.
The guy carry charisma, confidence and correct vibes wey light up everywhere. E sure say viewers sef feel the energy!π₯π₯
#yourviewpidgin
#tvcentertainment

Na serious gbege land for #yourviewpidgin table today as the ladies dive deep into one heartbreaking story of a 17-year-old girl wey dem force into marriage after belle, all because her mama no wan make church people talk.
#yourviewpidgin
#tvcentertainment
See as the queens dey shine! Light no even get their level β na dem be the real spark for this life! ππ₯π«Άπ»
If you miss the show, no worry β waka go our YouTube channel: TVC Entertainment!
#yourviewpidgin
#tvcentertainment

Beauty, class, and style on full display! π
The ladies no dey ever carry last, always stepping out looking flawless and ready to deliver! π
π
Catch up on all the vibes on our YouTube channel β TVC Entertainment!
#yourviewpidgin
#tvcentertainment

This one loud pass trailer! π³π₯
Woman shout say her mama wey come do omugwo don dey nack her husband papaβabomination nor even reach like this!
The ladies of Your View Pidgin burst with hot takes, shock, and real talk wey go make you reason twice!
#yourviewpidgin
The ladies of #yourviewpidgin happy well well to welcome Hon. Bayo Balogun, member House of Reps, as dem dive deep into serious national matter.
Dem talk the topic: β2 Years On β Make We Assess the Performance of Nigeriaβs 10th National Assembly.β
#yourviewpidgin

Na the kind squad wey dey give us joy be this! Style, smile, and vibes full ground as the ladies of Your View Pidgin show up looking peng as always.π₯°β€οΈ
Catch all the vibes on our YouTube channel TVC Entertainment!
#yourviewpidgin
#tvcentertainment

Pictures no fit capture how fine and graceful the ladies be today for studio!
Beauty, brain and vibes full ground!π₯π€©π
Make you no miss am, catch the full gist for our YouTube channel: TVC Entertainment!
#yourviewpidgin
#tvcentertainment

Wetin go make woman prefer to be widow instead of face divorce for cheating wey she do?
Na serious gbas gbos as the Your View ladies yan this matter wey shock everybody!
#yourviewpidgin
#tvcentertainment
The ladies enjoy better time with renowned child psychologist & filmmaker, Folasade Osibo! ππ½β¨ Na premium gist full ground!
Missed out? Catch up on all di gist for our YouTube channel TVC Entertainment!
#yourviewpidgin
#tvcentertainment

Four fine people inside one sweet picture, dey serve us better family vibes! πβ¨
If you miss this episode, no worryβgo check am for our YouTube page: TVC Entertainment!
#yourviewpidgin
#tvcentertainment
#talkshow

Abeg see as the ladies dey shine like star wey no dey quench! β¨π₯π
Dem no dey ever carry last when e reach to give us better vibes.
No miss this episodeβgo watch am now for our YouTube page: TVC Entertainment!
#yourviewpidgin
#tvcentertainment
#talkshow

Selfie full everywhere with the correct ladies of #yourviewpidgin. From the selfie queen @damilolabanire @abigailgogo to the mama photographer @chikaokekejw and her model @princessuvbi, all of dem dey shine.
#tvcentertainment
#yourviewpidginontvc

Today show carry muscle as the ladies knack real-life matter for a fun and interesting way.
If you miss am, just waka go our YouTube page, TVC Entertainment, to catch the full show.
#tvcentertainment
#yourviewpidgin

Na appreciation post we bin wan do today, just to thank una well well for sticking by us.
Na una be the real Presidents and Generals and from all of us wey dey #yourviewpidgin , we say thank you.
#tvcentertainment
#yourviewpidgintvc
#audienceappreciation
Na em una don hear so from our ogbonge ladiesβ¦
Over to Una now, WETIN YOU GO DO AS PARENT TO ENSURE SAY NOBODY NEAR YOUR PIKIN ANYHOW NOMATTER WHO DEM BE?
We hope say Una enjoy our show today.
Rewatch for YouTube: TVC Entertainmentnt.
#tvcentertainment
#yourviewpidgin
Today for #yourviewpidgin, the ladies discuss one important matter: SURROGACY!
We ask dem if dem go fit allow another person carry belle for dem.
Watch wetin dem talk for this video!
If you miss the show, go check full episode for our YouTube channel (TVC Entertainment).
Last Seen Hashtags on Sotwe
infinity
Seen from United Kingdom
momson()* +filter:native_video
Seen from Brazil
ktxb
Seen from Vietnam
momandson
darkzadie
Seen from Netherlands
k9girl
Seen from United States
Sensual
Seen from Netherlands
momson()*********************
Seen from United States
balto
Seen from United States
karasugay
Seen from Turkey
Trends for you
Most Popular Users

Elon Musk 
@elonmusk
241.1M followers

Barack Obama 
@barackobama
119.1M followers

Cristiano Ronaldo 
@cristiano
112.5M followers

Donald J. Trump 
@realdonaldtrump
111.8M followers

Narendra Modi 
@narendramodi
107.1M followers

Rihanna 
@rihanna
98.2M followers

NASA 
@nasa
92.2M followers

Justin Bieber 
@justinbieber
91.3M followers

KATY PERRY 
@katyperry
88.7M followers

Taylor Swift 
@taylorswift13
82.6M followers

Lady Gaga 
@ladygaga
74.1M followers

Virat Kohli 
@imvkohli
71.5M followers

Kim Kardashian 
@kimkardashian
70.3M followers

YouTube 
@youtube
68.7M followers

Bill Gates 
@billgates
64.5M followers

Neymar Jr 
@neymarjr
64.4M followers

The Ellen Show
@theellenshow
62.4M followers

CNN 
@cnn
61.8M followers

Selena Gomez 
@selenagomez
61.8M followers

X 
@x
60.8M followers


















