@ceeworld21@Wizarab10@nevabrkagn Guy I be winger and I Dey play both the 5 aside and 11v11 but make them throw you one long pass for full pitch 3 times you go get heart burn
@DandyIkwumelu@chudy_jnr Bros the two of them compliment theirself guy
In short na Mr p make us like psquare because of those him steps
You know how many pple wan turn dancer because of Mr p Abi u forget that time wey boys wan mad for that him steps for ALINGO
@Son_Of_Grace12@Ziggyashy@instablog9ja How many business u don hear Davido invest in before guy
Highest na money he go still give and he fit still no reach 100k dollars guy
If u get business idea and u no fit use 100k dollars start or execute am
Na problem be that my guy
@Son_Of_Grace12@instablog9ja So 100 thousand dollars never do u to invest in your business idea
Which assurance you get say David go gree invest in that business idea
@RamonOlawa74161@dammiedammie35 Nawa for una ooo
People protest Una go complain if dem no still protest Una go still complain
Which one you don do since