@naira_trader I know sey you this @naira_trader go soon shutdown the way una Dey bring new aims and objectives everyday. Changing dashboard everydayβ¦. Na like this other firms Dey do? I know seh next week u go still bring another thing also
@KayodeBanj@naira_trader@naira_trader na everyday una dey upgrade una app. Instead make you take your time, calm down well well and find better updates. Different dashboards every weekπ€£π€£
@Chi_xauusd And no one can fully have time to mentor you perfectly even them twitter overhyped flippers. After payments they only owe you few sessions after that na YouTube links π