@Official_Isaaco@officialABAT The person go comot the house rent. I know say una just Dey find engagement for twitter money but abeg make una try Dey fear God ๐ข
@Official_Isaaco@officialABAT Sometime I wonder if most of una wey dey follow this man Dey use the same brain ๐ง take cross road. Nappep nah like 3.5million now. And u say make d person go where den no know am right? The house rent for the new place nah u go pay am? Abi nah still inside 2.2million