Dem link me up with this nigga oo say e dey wire trillions for people. Naso the guy ask me wetin be my balance I lie saying na 1 billion he con say make I press am 900m to receive 1 trillion. This guy chop me eyes ni oo😭.
Thank God say I lie😭😂
So Una don dey do yahoo inside #lagoslife baa
Long story short he said I should paste 900 million for 1 trillion and I did as he asked. Omor na audio funds this guy give me oo.
E no reflect for my balance 😭💔
#naija