@Blacqkratos@DAMIADENUGA You just pack beard full jaw
Hold!! you think being beard full means maturity to you??..
Logically you use people's logic to create patterns for your recreation thinking it's motivation.
@Blacqkratos@DAMIADENUGA Oga dey na here you mumu ooo
So the slap no mean anything......
Oya call your police to come arrest me for this internet abi your apa na him get am??.
No let me enter you oo
@ionlychasemoney@Blacqkratos@DAMIADENUGA You too dey here...
You for talk since na .
Oya na make your relatives try am fess .
Thunder fire you if you nor carry police come arrest after I launch you,launch wey go make you dead fess
@Blacqkratos@DAMIADENUGA Oga rest be like you go like talk.
You carry police go arrest am na
Dey yarn rubbish...
Make them slap you fess
If na your sis do am for me...take am play fess I go shift of una eye ball