This one no be even cap. That time wey id me dey reign and lotto boys dey hot, e get one of my female friend wey jam one oshodi boy, the guy dey top 3 for oshodi that year. If I mention him name, those wey dey there go sabi am. Dem start dey date and e dey spoil her like
@obaleke_ U on the other hand should have spoken sense into the AGS head
Cause telling a first timer to ur church to remaing standing for long
That's a bad rubbish
Linda Ikeji
Makinde Azeez (Naija Loaded)
Seun Osewa (Naira Land)
The first set of OGs to milk google Adsense update as early as 2010.
Education is not a scam.