By the way, I still dey use my XSMAX sha. 5 years now 😂
If that guy see me now, he fit talk say I dey face repercussions, na why I no see money change am. But you know what??? he no lie 😂😂😂😂😂😂
Una ehnn.
There was this guy I spoke to when I first gained admission. Na beside am I sit for class on my first day so we just conversed and got to know each other, exchanged contacts and share update on classes from time to time. He dey always use my xsmax snap and
Na why God no dey gree help poor people be that. One way or the other, we go sha do or talk nonsense 😂😂
You go dey waka for where niggas dey, dem go dey check back of your phone like say dem keep something for there 😭😭